LYRICS: Sparkle Tee – Hustle Dot Com
Published By Kez On 26th Oct 2024. 11:40 amSparkle Tee – Hustle Dot Com LYRICS
Nigerian fast rising artist Sparkle Tee comes through with a new afropop song titled “Hustle Dot Com”. Below is the lyrics of Hustle dot com by Sparkle Tee.
(Intro)
Naijafindmp3.com, Osino ? Ajee!
Sparkle Tee eeh, it’s it’s Barmy on the Beat
(Verse 1)
You wey dey suck breast no know say miliki cost
As you dey follow blind man o shey you ready to lost
As time dey go no remote to pause
As you dey wire the Aza try to dey plus minus
Ogbeni which kyn heart u get
Rain dey beat mama for house you pay one year for hotel
Mumsy wey sell her rapper bail you for cell
No be to be a bigi boy o shey you get the sense
Use your head before them go use am for you
If you broke you will know that no one loves you
That is my little advice for you
Give to maleh before you give obianuju
(Chorus)
Brother leave miliki eeh
Chuba the cash eh
Money go bring them come
www hustle dot com
Obi oga abu gide a boy o till thy kingdom come (x2)
Anyi bute ike umu girls a bia
Asa gbachaa lika lika ofu alert odaa
I love you pass my mother the girl achiaa
Mana orichaa your money odi mean koo gi waa
(Verse 2) [Sparkle Tee – Hustle Dot Com LYRICS)
If you dey calculate the money wey you spend on flex o
You for don build fine house
Avoid urgent 2k girls invest o
Egbon, no be everyday guy man dey collect o
Before you do waya make sure you bless your family first o
For the sake of maka chukwu try help your brothers biko
No dey come for here come dey form busybody
Charity begins at home o Okoro
No dey buy me drink brother give me the update
I am a born again i no dey like alcohol
Na hustle be my church o (hallelujah)
(Chorus)
Brother leave miliki eeh
Chuba the cash eh
Money go bring them come
www hustle dot com
Obi oga abu gide a boy o till thy kingdom come (x2)
Anyi bute ike umu girls a bia
Asa gbachaa lika lika ofu alert odaa
I love you pass my mother the girl achiaa
Mana orichaa your money odi mean koo gi waa
RELATED POSTS:
ABOUT THE AUTHOR
Destiny
Lovely
Ucheson DC
Inspired
Ogechi
I love this music die
Janet John
My love for this song ehn
Jenny
I love this music die
King
I can’t stop listening to this music
Kimz p
This music is so so inspiring,
I love it,
More grace on u
SPARKLE TEE
Destiny Keyz
Chai This song is so touching, I love it so much ❣️
Anonymous
I love u sparkle tee❤❤❤💯
More sings like this
Chuba d cash
Anonymous
I love the music as eeh
Onome oteme
I love the music so much
Arthur
Inspiring, Hustle ooooo
Eze
Advised, love dis so much
Emmy jay
I love you sparkle tee more grace from oluwa to you biggie brother
Anonymous
dis song kee me
Somma ada
Impressive dear,i love the hit
Somma ada
I love and cherish this music alot
Martin Daniel
I love it
Vicky
It is inspiring , it is telling de boys 2 love dey family b4 any girl
judith shakara
boys if una get ear make una hear oo, this music is very inspiring
Samson Ayakpo
So impresive,i too love the song,i learn so many things from this music,abeg Sparkle tee give us another song like this one oooh!…
Bright
This Is About Street My Man Hustle to Survive,my Regard On You sparkle tee,By Respect
Precious
I So Much Love This Music, This Advice Is 4 guys
Lumark
Mehn this song is 100% dope
Destiny
i love the song so inspring
Anonymous
Sparkle tee oluwa go bless you i love your you and i am your best fan
Merit
Best in years
MELODY
I LOVE THIS SO MUCH WOW! WOW!! WOW!!! NICE!
Clara
Correct music
God'sgift
This song is so inspiring! More grace Sparklee Tee
Anonymous
no be lie